AMVCA 2023 Winners List: Osas Ighodaro, Tobi Bakre, Anikulapo win for dis year Africa Magic Viewers Choice Award

21 May 2023

New Informate 21 May 2023

Ighodaro and Bakri

Dem don call di winners for di 2023 edition of di African Magic Viewers’ Choice Award, AMVCA.

Di ogbobge award event happun on Saturday 20 May by 19:00 WAT and 20:00pm CAT.

Dis year event na di 9th edition of di show wey some say be di biggest entertainment award for Africa.

Di event dey see Africa ogbonge film and TV stars gada to celebrate di work wey dem don do to entertain pipo.

Osas Ighodaro

Best Sound Editor

See di full list of di winners

Design a site like this with WordPress.com
Get started