Racism dey for La Liga?

22 May 2023 Real Madrid Vinicius Junior say “La Liga belong to racists” afta im suffer racist abuse for Valencia. Di 22-year-old chop red card for violent conduct for di 97 minutes wen im clash wit Hugo Duro. Earlier for di game, Vinicius bin try draw di referee attention to one Valencia fan. “Di championshipContinue reading “Racism dey for La Liga?”

Chrisland school girl no die by electrocution, witness tell court

22 May 2023 One businessman wey tanda as witness for di case of Chrisland school girl Whitney Adeniran wey happun for Ogba magistrate court for Lagos on Monday tell di court say she no die by electrocution. Di witness wey bin dey di stadium premises wen di incident happun tok say e witness as diContinue reading “Chrisland school girl no die by electrocution, witness tell court”

Design a site like this with WordPress.com
Get started