HomeNigeriaAfricaWorldVideoSportEntertainmentMost popularI no know how I go get over dis dragging – Emdee TiamiyuYouTuber Emdee TiamiyuWetin we call dis foto,Emdee Tiamiyu dey offers advice to thousands of im YouTube subscribers on how to legally migrate go UK24 May 2023One influencer wey tell BBC say Nigerians dey sign up for degrees for UK just to get visa for themselves and dia dependents don apologise.”We don begin to see say a lot of pipo just hide behind di studentship. So di student thing no dey real, no be like say dem need di degrees,” Emdee Tiamiyu tok for di interviewIm later apologise for im YouTube channel afta Nigerians drag am for social media for ‘betraying’ dem.”I dey sorry for any inconvenience wey dis tin don cause you,” Oga Tiamiyu tok.E say I regret di “pain” dis tin don cause, e add say im also say positive tins about Nigerians for di interview.

I no know how I go get over dis dragging – Emdee Tiamiyu 24 May 2023 One influencer wey tell BBC say Nigerians dey sign up for degrees for UK just to get visa for themselves and dia dependents don apologise. “We don begin to see say a lot of pipo just hide behind diContinue reading

Court dismiss police application to arraign Seun KutiSeun Kuti and wife for courtWetin we call dis foto,Seun Kuti and wife for courtArticle informationAuthor,Kareemot SalamiRole,Broadcast Journalist, BBC PidginReporting fromLagos24 May 2023One Magistrate Court on Wednesday dismiss application wey di Nigeria police force file to arraign Nigerian Afrobeats singer, Seun Kuti.Di musician show for di chief Magistrate’s court Yaba area of Lagos State, afta court order make dem release am on bail from di state criminal investigative department Panti on Tuesday 23 May.Police bin arrest Oga Kuti ontop accuse say e assault one police officer ontop Third Mainland bridge Lagos.Di video of di assault wey show am slap di officer inside traffic go viral on social media.E no too clear wetin cause di wahala but for one Instagram post, Oga Kuti claim say di officer bin wan ”kill me and my family”.

Court dismiss police application to arraign Seun Kuti

Article information One Magistrate Court on Wednesday dismiss application wey di Nigeria police force file to arraign Nigerian Afrobeats singer, Seun Kuti. Di musician show for di chief Magistrate’s court Yaba area of Lagos State, afta court order make dem release am on bail from di state criminal investigative department Panti on Tuesday 23 May.Continue reading “Court dismiss police application to arraign Seun Kuti”

Life and times of Tina Turner di music legend wey overcome troubles to become global starTina Turner for 2009WIA DIS FOTO COME FROM,GETTY IMAGES8 hours wey don passPopular American singer Tina Turner, wey her soul classics songs and pop hits like, The Best and What’s Love Got to Do With It make her superstar, don die at di age of 83.Turner bin suffer a number of health issues in recent years wey include cancer, stroke and kidney failure.She bin rise to fame alongside her husband Ike, for di 1960s wit songs wey include Proud Mary and River Deep, Mountain High.She divorce di abusive Ike for 1978, and go on to find even greater success as a solo artist for di 1980s.Nicknamed di Queen of Rock ‘n’ Roll, Tina Turner bin dey popular for her wild and energetic stage performances and her husky, powerful vocals.

SEARCHDaily Post NigeriaDaily Post NigeriaNEWSDangote Refinery will generate ‘massive jobs’ for Nigerians – AlikoPublished on May 23, 2023By Ogaga AriemuThe President of The Dangote Group, Aliko Dangote, says his refinery would generate “massive” direct job opportunities for Nigerians.He disclosed this on Monday in Lagos during the landmark commissioning of the 650,000 barrels per day Dangote Petroleum Refinery and Petrochemicals by President Muhammadu Buhari.The refinery is expected to produce Premium Motor Spirit (PMS), diesel (AGO), aviation jet fuel and Dual-Purpose Kerosene (DPK), among other refined products.“The refinery operation will generate massive job opportunities in their hundreds of thousands,” he said while highlighting the benefits of the refinery.“The refinery will make available to our industries vital raw materials to a large range of manufacturers in the pharmaceuticals, food, beverages, construction and many other industries.”The refinery is the largest in the African continent.

Swearing-in no go affect justice’ – Wetin to expect as presidential election petition hearing start May 30Peter Obi for Presidential Election Petition Court, AbujaArticle informationAuthor,Tamara EbiweiRole,Broadcast Journalist23 May 2023Di Presidential Election Petition Court wey dey sit for Court of Appeal Abuja, Nigeria capital say hearing of di 2023 Presidential Election Petitions wey Peter Obi of Labour Party, Atiku Abubakar of di Peoples Democratic Party and di Allied Peoples Movement (APM) carry come go begin on 30 May, 2023.Di petitions dey challenge di victory of president-elect, Bola Tinubu for di 25 February presidential elections.Court join all di petitions of di three petitioners into one sake of say all of dem resemble and dem dey tok about almost di same issues.Dem go hear di case togeda to save time but di three petitioners go still maintain dia identities.“Di hearing go start from 30 May, 2023 to 5 August, 2023 wen court go adopt all di tins wey di petitioners and di respondents present before di court, den wait for judgement.” Justice Haruna Tsamani tok.

arraigned separately alongside Dauda Adeboyega, Ojo Samson Gbemi, and Zuraai Gold Ventures Limited on an amended 13-count charge bordering on stealing to the tune of N1,598,144,188.36 (One Billion, Five Hundred and Ninety-Eight Million One Hundred and Forty-four Thousand, One Hundred and Eighty-eight Naira Thirty-six Kobo).

arraigned separately alongside Dauda Adeboyega, Ojo Samson Gbemi, and Zuraai Gold Ventures Limited on an amended 13-count charge bordering on stealing to the tune of N1,598,144,188.36 (One Billion, Five Hundred and Ninety-Eight Million One Hundred and Forty-four Thousand, One Hundred and Eighty-eight Naira Thirty-six Kobo).

Design a site like this with WordPress.com
Get started